Oga wee ti.......n?
Why you de use
You...r power
Like power holding
De terrorize
Your subordinates?
Shuuuurt uuup! ! !
I go query youuu....ooooh! ! !
Aa...b..aaaaaah!
Yoouuu beee G....ooooooood?
Make you treat dem
Like human beings...ooh
No bi human beans
Allow dem to express their minds...ooooh!
Change na hiim be di only
Constant thing in life...oooooh
Make you think, think, think
WWellu wellu...ooooh abou t am..oooh! ! !
Make you treat dem Like human beings...oh No bi human beans The poet sey make oga treat him junior like persin no bi beans. Make Oga show love to him junior..oh!
Why you de use You...r power Like power holding