Wetin Bi Yur Oun? Poem by Terfa Danjuma Nenger

Wetin Bi Yur Oun?

Yu chop govamenti moni
A wan chop mai oun
Yu se a bi tifi
Wetin yu kom bi?

Yu kari anoda man lovi
A kom kari ya oun
Yu se a bi wuman snasha
Wetin yo kom bi?

Yu jos de luk mi fo ai
Laik dat bed we de flai fo nait
A jos de luk yu tu laik dat nait bed
Yu se abi telivishon
Wetin yu sef kom bi?

POET'S NOTES ABOUT THE POEM
its a poem in the 'naija langwej' popularly known as 'pidgin english'
COMMENTS OF THE POEM
Levelsbaba 22 January 2019

pls speechless lines is all I want to read again

0 0 Reply
READ THIS POEM IN OTHER LANGUAGES
Close
Error Success